ACADA

ACADA
BOLD

Friday 11 January 2013

Happy Birthday to me noni.....



WELL, IT'S THAT TIME OF THE YEAR TO SAY A VERY BIG THANK YOU TO BABA GOD FOR BRINGING ME THIS FAR. DESPITE ALL THE WOEFUL TALES AND THE STATE OF THE NAIJA NATION (FORBES JUST KUKU SAID WE ARE THE 20TH SADDEST NATION), but na dem sabi oooo. We dey kampe and nothing do us....LOLZ
Please do remember me in your prayers tomorrow, 12-01-13. N for those of una wey chop my AWOOF CREDITS in 2012, tomorrow na payback so no dey gimme that kain excuse say no wey to send my birtrhday gifts ooo. Inbox my RECHARGE CARDS...LOLZ.... Thanx to you all for a great friendship!!!

No comments:

Post a Comment